A man caught his girlfriend in a hotel with a guy same hotel he paid for...

A man has caught his girlfriend in a hotel with another man same hotel that he paid for her to sleep. This happened in Sapele, Delta State .
     According to Sapele Ogehnek on his facebook account which said, the rich boyfriend was not able to return from work earlier and so paid for a room not keep his girlfriend stranded. Only to call her much hours later and she wasn't picking her calls. With fear that something maybe wrong with her he rushed to the hotel only to find her with another guy in bed.

The friend Sapele Ogehnek came on facebook to narrate to whole ordeal in Pidgin English :Report enter studio say one Ghana Burger wey dey date one of my smalli wey dem dey call Tiana Palmer and the Boy pay room for her for Simple Ocean to sleep, as e nor too dey sure if him go come back come sleep with her or not. As e nor come e come dey call Tiana Palmer for phone from 4am the babe nor dey take calls, nai e drive straight to Simple Ocean Hotel, as e nor sleep with her due to work wey e get for hand. As e reach the Hotel, nai e see e babe with another guy for the room wey e pay for after enough lashing. The burger with anger just breakup with the babe. The babe mama don dey beg the Boy since to forgive e daughter, say na devil work and dem nor do anything, as dem just sleep together like Big Brother Nigeria House people. Na her picture wey she take cover eyes dey shame nai dey attach to this update.

It's such a shame... 

Comments

Popular posts from this blog

Have the Federal government fail Nigerians???